0 Comments
·0 Shares
·2K Views
-
-
Na why our sons dey go Ghana lost be dis. You go hear say Pa Nwokoli son, Bernard, go Ghana go do somtin, say he no spoze use pass 2 weeks. 20 yrs, nobody still don hear from the bastard. Pa Nwokoli go die, Bernard no go still come house. We need drag Ghana go ICJ for all our unsuspecting sons wey dem don use yansh kidnap.Na why our sons dey go Ghana lost be dis. You go hear say Pa Nwokoli son, Bernard, go Ghana go do somtin, say he no spoze use pass 2 weeks. 20 yrs, nobody still don hear from the bastard. Pa Nwokoli go die, Bernard no go still come house. We need drag Ghana go ICJ for all our unsuspecting sons wey dem don use yansh kidnap.0 Comments ·0 Shares ·2K Views